In case the grammar in the english version of the Lord's prayer is a little big for comprehension, here's the pidgin equivalent:
Our pale wey arrange for heaven, we dey hail your name. Make your package dey co-operate for earth as e dey arrange for heaven.
Give us today, our dele bread as you dey do am before.
Abeg forgive us anyway wey we fall your hand so that we go fit forgive the people wey fall we hand too.
No let us fall for inside gobe wey we no fit carry but deliver us from bad market.
Na you get the kingdom, the ogbonge power and the glory wey berekete till eternity wey we never see. AMEN!
Tweet
Do not Forget to come back for more hot gists, news and updates. You can Subscribe to our Rss feeds, Follow us on Facebook or Twitter.
Receive Hot News and Gists in your Mailbox for FREE
Submit and Confirm your email address below:
Enter your email address:
Contact Us/Send us a Story Here.
Share this with your friends.
No comments: